De Black Stars dey for Group C plus Morocco, Guinea den Comoros.
Morocco vs Ghana live streaming links will be updated as soon as we'll find official streams for this Africa Cup of Nations match.
Wia dis foto come from, Getty Images Ghana no fit win de Afcon since 1982 na in captain Andre Ayew talk sey ino bi any problem wey dey worry de Black Stars but na luck wey dem no get.
You can also live stream this match through our betting partners or click on any links on SofaScore for a legal live stream.
Morocco don win de Afcon once for 1976 and dem take part for de competition 17 times.
Our biggest goal is to win the trophy and that is why we have been working hard to do so.